On Top D Tori

On Top D Tori

by

On Top D Tori podcast, na podcast wey go dey yarn orisirisi matter wey dey happen for we society. Na on top this podcast wey be say, we go dey chook mouth for the ogbonge issue and matter for we society… Make una dey join me every Sunday by 5:30pm. Incase una get question for me or una wan follow chook mouth for the Tori, una fit send me message for my E-mail wey be, Adamaramma0@gmail.com Make una also dey follow me for my Instagram page @ontop.d.tori

Recent Episodes

  • Age ontop Relationship (Older men abi older women?)

    2 years ago
  • Gambling pandemic (Set awon jackpot geng!)

    2 years ago
  • 2023 Election (The need for PVC!)

    2 years ago
  • ASUU STRIKE (more harm than good??🤔)

    2 years ago
  • Domestic violence! (Endure abi pack your baggages??😄🤷)

    2 years ago
  • Cross dressing (A trend for disguise)

    2 years ago
  • Men and their feelings😔😔

    2 years ago
  • Yahoo Yahoo!

    2 years ago
  • Inside Bus wahala😅

    2 years ago
  • Boarding school na still the best option???🤷🤷🤷

    2 years ago